Again lyrics Wande Coal Iskaba Sweet like water wey dey inside coconut Sleep after tip you gimme stamina Wait for you so the same time we come up Me and you at the same time I never want to leave omo Do dance with me omo I pull up on your beach omo It's time to swim omo Baby girl make you no dey lie (No lie) Make you tell your friends say you dey feel this guy No even waste time 'Cause na me you go follow 'til the day we die I mean why I can't wait make your face just smile It's not a lie, you set my soul on fire So many girls have passed through (Passed through) None of the girls fine pass you (Fine pass you) So many things you've been through (Been through) This life would not be the same again Wouldn't be the same again Would never be the same again Would never be the same again oh Never be the same again No mind them dem dey lie to you Dem talk say me me I too bad for you No mind them dem dey lie to you Dem talk say me me I no good for you Say my heart ah girl say omo girl don't break it oh, break it oh Take it oh take it oh Even if I die wake it oh, wake it oh Mannah mannah take it oh Whine your waist baby rate it oh, rotate it oh No be me, rotate it oh, rate it Whine your waist, rotate it oh ah Baby girl make you no dey lie Make you tell your friends say you dey feel this guy No even waste time 'Cause na me you go follow 'til the day we die I mean why I can't wait make your face just smile It's not a lie, you set my soul on fire So many girls have passed through (Passed through) None of the girls fine pass you (Fine pass you) So many things you've been through (been through) This life would not be the same again oh Wouldn't be the same again Would never be the same again Would never be the same again oh Never be the same again Star Struck Management © 2020Star StruckMangement,inc./EMPIRE #WandeCoal#Again#StarStruckManagement#Lyrics
Seems you entered wrong password click here to enter password again.